
Special Event Promo
Sep 11, 2025
Promo runs through the ember months of 2025.
Planning a party? No need to stress yourself. Chef Xan Culinary don set better Special Event Package wey go make your occasion sweet well well.
With just 550k, you fit feed 100 guests with correct Nigerian dishes wey everybody sabi enjoy.
Menu go carry:
Small chops (puff puff wey dey enter belle).
Jollof rice or Fried rice.
Afang soup or Egusi soup.
Chicken or Fish.
Salad, Plantain, or Moi moi.
Na from hearty bowls to light chops, Chef Xan don balance am. Food go set, party go sweet, guests go bellefull.
Location: Port Harcourt, Rivers State
Contact: 0706 269 2075
Make your event memorable with the real Naija taste!

